31 August, Saturday, 2024
No menu items!
HomeSourcesbbc.comWetin kill off di Neanderthals: violence or sex?

Wetin kill off di Neanderthals: violence or sex?

Wia dis foto come from, Getty Images

Di Neanderthal woman re-created and built by Dutch artists Andrie and Alfons Kennis. As e be for di foto here in comparison to one modern female.

Interbreeding with Homo sapiens fit don play key role for di extinction of Neanderthals, one new study don find out.

E fit don reduce di number of Neanderthals wey dey breed with each oda, leading to dia final extinction, according to di research wey dem publish for di journal Palaeo Anthropology.

“For long time, di main theory be say e get plenti competition between Homo sapiens and Neanderthals for resources,” Dr Lucile Crete tell di BBC.

Sourcebbc.com
RELATED ARTICLES

Most Popular

Recent Comments