25 August, Sunday, 2024
No menu items!
HomeSourcesbbc.comSouth Korea Halloween crush kill 120 pipo, 100 wunjure

South Korea Halloween crush kill 120 pipo, 100 wunjure

Wia dis foto come from, Getty Images

More dan 100 pipo don die for one crush among huge Halloween crowds for one popular nightlife area of South Korea capital, officials tok.

Di death toll jump from 59 to 120 for di last hour, with local media reporting further 100 injured.

Videos from Seoul Itaewon district show body bag for di streets, emergency workers performing CPR, and rescuers trying to pull pipo trapped beneath others. E neva dey clear wetin cause di crush.

South Korea President Yoon Suk-yeol don call one emergency meeting.

Sourcebbc.com
RELATED ARTICLES

Most Popular

Recent Comments