5 September, Thursday, 2024
No menu items!
HomeSourcesbbc.comPastor Ghandi Olaoye Soun of Ogbomoso: Meet Pastor Afolabi Olaoye di RCCG...

Pastor Ghandi Olaoye Soun of Ogbomoso: Meet Pastor Afolabi Olaoye di RCCG pastor wey governor Seyi Makinde make king

Wia dis foto come from, RCCG Jesus House/Youtube

Afolabi Ghandi Olaoye don emerge as di Soun of Ogbomoso, one ogbonge traditional position for Oyo state, South west Nigeria.

Di state govnor Seyi Makinde give di approval for Ibadan, Oyo State capital.

Tori bin don dey spread since Wednesday say di govnor don make im choice on di crowned prince of Ogbomoso as di Soun.

Olusegun Olayiwola, di Commissioner for local goment and Intelligence Affairs make di announcement for statement e release on Saturday.

Sourcebbc.com
RELATED ARTICLES

Most Popular

Recent Comments