10 September, Tuesday, 2024
No menu items!
HomeSourcesbbc.comFull lits of Grammy nominations 2023 as Burna Boy get two

Full lits of Grammy nominations 2023 as Burna Boy get two

Wia dis foto come from, Getty Images/ Carlijn Jacobs

Nominations don enta for di 65th annual Grammy Awards.

Beyonce dey di top wit nine nominations, all but one na for her dance album “Renaissance”; di oda one na for “Be Alive,” from di feem “King Richard.”

Dis number don make am a total of 88 career nominations wey she don get, di same as her husband, rapper Jay-Z, wey get five nominations dis time. Two of dem dey tied as di most-nominated artists for Grammy history.

As Beyonce dey lead, na so oda artists like Kendrick Lamar dey her back wit eight nominations; Adele and Brandi Carlile, wit seven; and Harry Styles, Mary J. Blige, Future, DJ Khaled get six each.

Sourcebbc.com
RELATED ARTICLES

Most Popular

Recent Comments