25 August, Sunday, 2024
No menu items!
HomeSourcesbbc.com'All my life pipo for outside dey see me as man' intersex...

‘All my life pipo for outside dey see me as man’ intersex pesin wey dey beg for operation

Sani say even im extended family no know im secret

“Pipo for my area for Kano sabi me as Sani (man name) but for my mind I know say na woman I be and dis na sometin wey dey give me sleepless nights.”

Dat na how one 30-year-old intersex pesin begin im tok with BBC Pidgin of how life dey very ‘tough and rough’ as e dey try get one identity instead of living double life for years now.

“Na only operation fit give me normal life and my family no fit afford am, for two years now, na im me and some odas like me dey wait since goment promise to help us but di help still neva come.”

“My female side dey stronger and more dominant wey make me woman but I also get male features wey make pipo outside dey treat me as man but I no fit comot tell dem my secret.”

Sourcebbc.com
RELATED ARTICLES

Most Popular

Recent Comments