5 September, Thursday, 2024
No menu items!
HomeSourcesbbc.comAt least 40 pipo don die afta India bridge collapse and throway...

At least 40 pipo don die afta India bridge collapse and throway hundreds of pipo inside river

Wia dis foto come from, Getty Images

Hundreds were plunged into the river as the bridge gave way

At least 40 pipo don die afta one bridge collapse for India western state of Gujarat, officials say.

Hundreds fall inside di River Macchu for Morbi town. Local footage show how pipo dey hang from di suspension bridge wey don partially enta di river.

Reports say as many as 400 pipo bin dey ontop di bridge at di time. Authorities say rescue efforts dey go on.

Sourcebbc.com
RELATED ARTICLES

Most Popular

Recent Comments