31 August, Saturday, 2024
No menu items!
HomeSourcesbbc.comCBN: Wetin go happun to old naira notes wen central bank launch...

CBN: Wetin go happun to old naira notes wen central bank launch new bank notes for Nigeria

Wia dis foto come from, Getty Images

By Fiona Equere

Central Bank of Nigeria don announce say dem go redesign all di major naira notes for di kontri.

Di major naira notes wey CBN tok say dem go redesign na ₦100, ₦200, ₦500,and ₦1000.

CBN Govnor Godwin Emefiele say di reason why dem dey change di notes na sake of request from federal goment.

Sourcebbc.com
RELATED ARTICLES

Most Popular

Recent Comments