28 August, Wednesday, 2024
No menu items!
HomeSourcesbbc.comEven Reverend Sisters dey watch blue feem, Pope tok as e warn...

Even Reverend Sisters dey watch blue feem, Pope tok as e warn of risks

Wia dis foto come from, Getty Images

E dey required for clerics to dey celibate by di Catholic church

Pope Francis don warn priests and nuns about di dangers of watching pornography online, say e dey “weaken di priestly heart”.

Di Pope, 86, bin dey respond to a question about how best to use digital and social media for one session for di Vatican.

Pornography, e say, na “bad habit wey so many pipo get… even Reverend fathers and Reverend Sisters”.

Sourcebbc.com
RELATED ARTICLES

Most Popular

Recent Comments