6 September, Friday, 2024
No menu items!
HomeSourcesbbc.comDiptheria: Expert say make Nigeria dey 'worry' over rising Diptheria cases

Diptheria: Expert say make Nigeria dey ‘worry’ over rising Diptheria cases

Wia dis foto come from, Getty Images

Dr Shuaibu tok say Nigeria suppose dey worry over Diptheria

Nigeria need to dey worry over rising cases of Diptheria wey so far don spread to 18 states, na so sabi pesin tok.

Dr Shuaibu Sani wey be expert on outbreak of diseases and how to stop dem (epidemiologist) tell BBC News Pidgin dey worry sake of di rising cases of di desease.

Nigeria Centre for Disease Control and Federal ministry of health on Monday say di disease don kill 453 pipo and infect 7,202 pipo.

Sourcebbc.com
RELATED ARTICLES

Most Popular

Recent Comments