7 November, Thursday, 2024
No menu items!
HomeSourcesbbc.comNiger coup crisis: Who be di main players and wetin dey at...

Niger coup crisis: Who be di main players and wetin dey at stake?

Di ousting of Niger President Mohamed Bazoum by coup leaders led by General Abdourahmane Tchiani don plunge West Africa into regional crisis.

Di arrival of anoda military junta threat go cause further instability to West Africa region wey don already dey plague by insecurity and islamist militancy.

But dem dey feel di unfolding ramifications of di coup further afield, as di international community don come togada condemn am. So na who be di main players in for di crisis and wetin be di stakes?

General Abdourahamane Tchiani

General Tchiani, aged 62, na di commander of di Presidential Guards since 2011 and im be close ally of former President Mahamadou Issoufou. E don appoint imself as di leader of Niger new military goment afta di coup.

Sourcebbc.com
RELATED ARTICLES

Most Popular

Recent Comments