17 September, Tuesday, 2024
No menu items!
HomeSourcesbbc.comTwitter sack nearly all dia staff for Ghana

Twitter sack nearly all dia staff for Ghana

Twitter sack Ghana staff

Twitter don fire nearly all dia staff for Ghana, dia only Africa office around one year when dem start operations there.

For inside one email wey di company send to di personal email of staff  afta dem block dia access to work emails, di company say dem re-organise operations sake of dem need to reduce costs.

Di termination of employment notice show di “last day of employment go be 4 December 2022.” One move wey dey against local labour laws.

One staff wey follow chop sack tell BBC say di mode of communication dey very insulting.

Sourcebbc.com
RELATED ARTICLES

Most Popular

Recent Comments