15 September, Sunday, 2024
No menu items!
HomeSourcesbbc.comGhana business news: 'My company make I dey work from home sake...

Ghana business news: ‘My company make I dey work from home sake of hike in transport fare for Ghana’

Wia dis foto come from, Getty Images

De cost of living for Ghana dey all time high as fuel price hikes and transport fares dey increase all year long.

After recent 19% transport increment wey GPRTU announce, drivers for Ghana say from henceforth anytime fuel prices go up dem go adjust dia prices. 

Sake of dis come companies for Ghana start dey advise dia workers to work from home. 

“Sake of de recent economic situation, de hike in fuel prices, transport…my company decide say staff go fit work from home” Florence Andoh (no be her real name) talk BBC Pidgin. 

Sourcebbc.com
RELATED ARTICLES

Most Popular

Recent Comments