5 September, Thursday, 2024
No menu items!
HomeSourcesbbc.comcanada immigration official website: Canada tok why dem want 1.45m permanent residents...

canada immigration official website: Canada tok why dem want 1.45m permanent residents for 2025

Wia dis foto come from, Getty Images

Canada don reveal say dem dey expect to get 1.45 million immigrants to turn permanent residents for di kontri by 2025.

Dis na as di Minister of Immigration, Refugees and Citizenship, MP Sean Fraser release plans on how immigration plans for UK go be between 2023-2025.

Di plan na to get 465,000 permanent residents for di kontri for 2023, 485,000 for 2024 and 500,000 for 2025.

Dis na as Prime Minister, Justin Trudeau tok for statement say, “last year, Canada welcome more than 405,000 newcomers enta di kontri, dis go be di be di most we don welcome in one year. We dey build on dat, and we dey set higher targets for di year ahead”.

Sourcebbc.com
RELATED ARTICLES

Most Popular

Recent Comments